Book Creator

Wangari_ITAPID_ENG

by Precious Ekhator

Cover

Loading...
Wangari Muta Maathai
Loading...
Precious Ekhator
Wangari è nata in Kenya.
Dem born Wangari for Kenya.
Ha iniziato ad andare a scuola fin da piccola.
She start to dey go school for small pikin
All'età di 20 anni ha completato con successo il suo dottorato in biologia presso l'università degli Stati Uniti.
Di time when she dey 20 years old, she graduate for university for US with doctor degree for Biology.
Quando torna vede che non ci sono alberi in Kenya.
When she return back to Kenya she go meet say trees no dey Kenya again.
Le donne per raccogliere legna devono camminare tanto.
For women to get wood dey been dey go inside bush.
PrevNext